MBN

ARTİCLE

Chido Obi-Martin: Who be di Nigerian Arsenal 'wonderkid' wey dey l...

Beirut: Israel claims it killed Hezbollah commander in Beirut strike ...
Published Time: 31.07.2024 - 18:20:18 Modified Time: 31.07.2024 - 18:20:18

Unconfirmed reports tok say di youngster, wey shock evribodi last season afta e score 10 goals for one match against Liverpool U16, go continue im career growth wit Manchester United. Chido Obi-Martin


Unconfirmed reports tok say di youngster, wey shock evribodi last season afta e score 10 goals for one match against Liverpool U16, go continue im career growth wit Manchester United.

Man United never release official statement dis move.

In total, Obi-Martin score 29 goals for 17 matches for Arsenal Under-18 last season.

Di tori Chido-Obi Martin transfer no sweet plenty Arsenal fans and some of dem tok say na becos of moni.

One Arsenal fan post on X say im dey happy say di club no gree match di moni wey Man United offer di youngster.

"Im na just 16-years old and paying im 30k just like United dey absolutely crazy. We get wage structure and 15k dey pretty fair. I wish am all the best sha," di X user wey im username na UncleYakub, tok.

ARTİCLE